|
Lyric provided by www.seekalyric.com |
If you call a woman African woman no go 'gree She go say She go say "I be lady o" If you call a woman African woman no go 'gree She go say She go say "I be lady o"? If you call a woman African woman no go 'gree She go say (She go say "I be lady o") She go say "I be lady" (She go say "I be lady o") She go say (She go say "I be lady o") She go say I no be woman (She go say "I be lady o") She go say market woman, na woman - (She go say "I be lady o") (3x) She go say I be Lady - (She go |